Tuesday 11 October 2016

"I have Hope" by Sabina. Lyrics

LYRICS: I HAVE HOPE
CHORUS: I have hope, I no dey fear! Jehovah dey with me, He’s always by my side, of this I’m sure (2x)
LEAD: Na you be my life, na you be my light, na you be my strength, na you be my peace, na you be the Pillar wey I dey hope on (Papa)……….. You no lie, you fail, you no dey change, you no dey do me wayo o, na you I hope on (Jesus)
CHORUS- 2x
LEAD: When trouble come swell up like garri (garri), you took away my pains and worry(worry), I no dey bother, I no dey shiver, as dem dey wonder, na who be my father, you be Agbanilagbatan, Asoro matase, Ibuchukwu dinma onye ne nyendu, onye na kworia, you are my hope!
CHORUS-2x
BRIDGE: I get e power, no be powder, I get e shakara, wey tanda! My Father, na my Tower, I no dey shake! 2x
CHORUS-2X
CHANT: I have say Naija no go spoil again; I have hope say the sun will shine again; I get hope say you go smile again